Nothing Moses Bliss Song Lyrics

Nothing – Moses Bliss – Song Lyrics

Nothing wey God no fit do
Nothing wey God no fit do
e no matter wetin you dey go through
make you no forget
nothing wey God no fit do

Nothing wey God no fit do
Nothing wey God no fit change o
e no matter wetin them been tell you
I’m here to tell you
Nothing wey God no fit do

Check Also:
Ode (He Arrived) – Makolad Praise – mp3 + Lyrics Download

No man wey God no fit bless
no man wey God no fit help o
e no matter wetin you dey go through
I’ve come to tell you
no man wey God no fit bless

No man wey God no fit lift
No man wey God no fit lift
e no matter wetin you dey go through
make you no forget
no man wey God no fit lift

Check Also:
Sing Halleluyah (You Are Good) – Fiyin Adeniyi • Free Lyrics

No door wey God no fit open
No door wey God no fit open
E no matter wetin you dey go through
I’m here to tell you
No door wey God no fit open

No man wey God no fit heal
No man wey God no fit touch o
I’ve never seen the righteous forsaken
Never seen his seed begging bread
I’m here to tell you
No man wey God no fit heal

Check Also:
Jack Cassidy – Let Go Let God • Download Mp3 + Lyrics

Nothing wey God no fit do
Eh eh eh eh
Nothing wey God no fit do
E no matter wetin you dey go through
I’m here to tell you
Nothing wey God no fit do

E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
Nothing wey God no fit do

Check Also:
Switch – Symphony • Download Mp3 & Lyrics

Posted

in

by

Tags:

0 0 votes
Article Rating
Subscribe
Notify of
guest
0 Comments
Most Voted
Newest Oldest
Inline Feedbacks
View all comments