My Load Lyrics By Fabian Ft. Henrisoul

LYRICS VERSE 1: Some people dey carry wetin no be dem own Dem dey take their mouth dey talk am I geti this,I geti that That thing no be your portion ee Call: I no geti work e Res: Jesus e carry Call: When I’m broke eee Res: Jesus e carry Call: When I’m down ee e